|
De picture dey make ah kai de tins man do, den de paddies man have dem days when I dey St. Peter's. Ah never dey wi people dey dey fool den have sense so before. When e come say we for chill, posse dey fit chill, wey when e come say we for learn, posse dey power! E be so! But den we for talk true, some Persco posse have some wicked skills and talents. As some dey crack wicked jokes den some dey jie undescribable clowning skills, as some dey wai trypa den some dey shii mpre, as some dem eye tear den some be adwen! Broders! Big up to y'all wey you ever sample secondary school life for Ghana. Ah know say you dey 'gree say e be unmatchable experience. What dey freak sef be de way filla dey fit spread from one school to another. Dey say filla no get leg, e be kable metal dey carry am! No wonder we dey fit paddy wana body so. Ah dey hope say posse go keep in touch wid dem posse. No posing! Make you check out ma posse dema pictures I have for ma Gallery! Den also de pidgin sites for de down here be je!
Pidgin-English New Testament (Cameroon) Proverbs den Stories (Krio from Sierra-Leone) De Universal Declaration of Human Rights (Nigerian Pidgin English)
You fit return to ma Friends page. |